When i first see the title, i think say the good doctor want do better operation on top all the Baka but e dey so...Plenty Baka na just many 'agbansh' dey shake dem small yansh up and down the feem.

Dr Czar just come remind us of Durella and D'Banj join together, nothing new for here. This na my own opinion but make una check am out and let us know wetin una feel..



OYA DOWNLOAD AUDIO

Post a Comment

أحدث أقدم