Advertisement

Responsive Advertisement

Naija Yarns Ep 1

Naija Yarns Ep 2

Yarns

Jams

Ads

Facebook

MAYZNE DON COME OUT WITH 'NKIRU'

Dis song wey OluwaMayzne just release sweet no be small. The thing na a combination of Soul and RnB and na cover for one Chris Brown song 'War for you'

FLORAIN DON COME BACK WITH CAROLINE

FLORAIN wey just dey land don drop Okosa and Whyne your waist before and people feel dem di songs. Now him don come back with Caroline wey Stepsup help am produce.

STUDIO MAGIC DON LAND WITH 'GIRLS IN BADAGRY' WITH BOJ & AJEBUTTER22

Dis Ogbonge song wey Platinum Toxx do on behalf of Studio Magic carry 3 correct new school musician join body. Dem bi Ajebutter22, BOJ from DRB Lasgidi and Zamir wey dey for LOS

YOU DON HEAR MARTEL B COVER FOR CHRIS BROWN 'LOYAL'?

This na the Afro-pop remix for Chris Brown Loyal wey Martel B title 'Awon Temi Loyal'.

T3IX DON COME OUT WITH YARO (COVER)!

UK based Rahman Adebori Bisiriyu wey dem also dey call T3ixsta or T3ix don come out with him own version of Yaro wey new Mavin signee Di'ja been release sometimes ago.

Twitter

Read more......

Show more

Tunde @2deeptunde is back with My Darling (Official Video)

Check out Tunde 2deep's new visuals for his latest single 'My Darling&#…

Dillo (@dillo_music) Puts Out Two Singles, Ahead Of "IBD (I Be Dillo)" EP

Afrobeats/Afro-Pop sensation, Dillo, hits back a year after the release of hi…

Mukhy (@Mukhy_npb) – Posh Life

Mukhtar Sarumi 'Mukhy' is a Nigerian-born UK resident who has a big dre…

CHECK OUT @2deeptunde -AFRO WOMAN ft BLACKMAGIC - VISUALIZER

Check out 2deep's new Visualizer Video for his new song Afro Woman Featurin…

GAJ - Time Flies (VIDEO)

Time Flies is just a warm-up video to the project Dark before Light coming soon…

New Music: Cindy(@officialcindymusic) - Ojoro

Born Vivian Amarachi Cyprian, Cindy is a Lagos-born songwriter and artist, sign…

Music: Ric Dee - Kola

Young Talented Nigeria Afro pop singer, Ric Dee, churns out his masterpiece sou…

New Music: Tee Y - Available (@Chilla_Naija)

Tee Y is a fast-rising and talented music act from the eastern part of Nigeria,…

Load More That is All