“….Nkiru
na 22, always on the fast lane, western avenue, she no dey ever dull-I o, she
dey support her mama, she she play papa put her little sisters through school”
Dis song wey OluwaMayzne just release sweet no be small. The thing na a combination of Soul and RnB and na cover for one Chris Brown song 'War for you'.
Make una listen and enjoy this new one from Mayzne.
Post a Comment