Ayooluwa Daniel Abraham wey dem also dey call Hayo Niel na singer,songwriter & producer wey come from Lagos here for Naija.

This one wey him release na him call 'The Free Spirit Ep' and on top am him mix different kind of songs together and come join with the ogbonge and smooth voice with the people wey produce am him take everything join take give us correct music.

The Music correct and i go encourage make everybody download am becos the tin make sense no be small.


Post a Comment

Previous Post Next Post