Studio Magic don come out with their first song wey dem call 'Girls in Badagry'

The Ogbonge song wey Platinum Toxx do on behalf of Studio Magic carry 3 correct new school musician join body. Dem bi Ajebutter22, BOJ from DRB Lasgidi and Zamir wey dey for LOS

This na him dem say na di first of many song wey the production people from Studio Magic plan to bring come out dis year. You fit follow the tori for their website wey be www.ineedthatmagic.com


DOWNLOAD GIRLS IN BADAGRY

Post a Comment

Previous Post Next Post