UK based Rahman Adebori  Bisiriyu wey dem also dey call T3ixsta or T3ix don come out with him own version of Yaro wey new Mavin signee Di'ja been release sometimes ago. T3ix try wash Di'ja on top this cover but make una listen and talk wetin una think about am.


DOWNLOAD YARO (T3IX COVER)

Post a Comment

Previous Post Next Post