The people wey dey do this 'Obamadubs' music videos dey try gaan and na on top this Iggy own the guy try well well. Make una watch as e take join join Obama many speech together to form one part for Iggy Azalea 'Fancy' song.

Wetin una think about am? If na Goodluck shey him no go lock person up?

Post a Comment

Previous Post Next Post