After Brazil give the world the kind opening ceremony wey the world cup deserve, Croatia almost shock dem when Marcelo score own goal but Neymar and Oscar do wetin dem sabi do best to come back and help their country win 3-1. Check the foto and make you let us know which one you like.

The Opening Ceremony







The Match















Post a Comment

أحدث أقدم