Burna Boy don come back o...me i like Burna Boy personally becos him no dey do the regular and this new one wey him call Don Gordon no different at all. Na correct song in Burna Boy style wey mix the Naija style with the Burna 'Uniqueness'



OYA DOWNLOAD

Post a Comment

Previous Post Next Post