As Nigeria don turns 54 so, Chookar wey believe say na all of us go follow build dis our country don come out with song to tell us say make we stay together. The song wey she call 'STAND UP' na song wey she ginger to sing after she listen to Don Jazzy 'Arise'. She come do as every young Nigerian suppose do give us dis beautiful song to celebrate our independence.

STANDUP',get highlife vibe,and e dey tell all Nigerian wey dey Obodo Naija and for Oyinbo land say make we forget the mistake of the past and make we come together as one and build our country, Naija.




Post a Comment

أحدث أقدم