Miss Harmony na very talented singer wey come from Cross River but if you watch this her new video you go know say she be real Nigerian as e be say na Abeokuta dem born her. 

The song title na 'Kilode' and na Fela inspire this one from her.

Check the video out and you still fit download the song too. Tell us wetin you think about this her new song, she try abi she no try?


DOWNLOAD KILODE VIDEO

Post a Comment

أحدث أقدم