The best tin about make person be a creator be say you go get many things wey you dey do do for your mind wey make you dey busy wey no go make you do wetin you suppose do as work. For your mind you busy but for reality you never do anything. Check this picture below, na the perfect example of how some creative people dey spend their day wey dey make dem dey keep the work wey dem suppose do until deadline day...


Na BuzzFeed illustrator Adam Ellis, the pishure show exactly how the things wey you dey do and leave the one wey you suppose do fit trick your brain to make am feel say you don do something that day. Tell us wetin you presently dey avoid for the comment box below.

[Illustration: Adam Ellis for Buzzfeed

Post a Comment

Previous Post Next Post