The Japanese company wey dem dey call Orient Industry don do sex 'baby' doll wey be like human being so tay anybody wey buy go forget say no be human being dem dey follow play. 

The company say na from better quality silicon material dem take make dem the baby dolls wey make the thing cost reach $1,500 and the baby dem get eyes and skin wey be like human being own.
Dem the baby self come with dem own cloth wey the person wey get am fit change and dem dey 'customizable'. That one mean say person fit change dem the baby hair color and dem breast as person like.
Dem also say dem dis baby dolls come with 'movable joints' wey mean say you fit bend her if you want do doggy style.

The company spokesman wey dem dey call Osami Seto said, say:

The two areas we identified as really needing improvement were the skin and the eyes. We feel we have finally got something that is arguably not distinguishable from the real thing. The dolls are part of a high-tech industry in Japan, which is constantly looking at ways to make sex toys as realistic as possible.
Some Japanese news people self dey talk say if you buy one of dem dis sex baby doll, you no go want real girlfriend again! Ah!!! This one go make girls vex o no be small.

Cold dey catch baby doll again?

Correct pose for kitchen..Wetin men wan chop?

Dis one no wear pant o..abi?

See pose!!!
Flower girl...

hmmm...na wa!!!

Post a Comment

Previous Post Next Post