Brenda don come out with her first official song for Ogbonge Label wey dem Oga na Prince Micah and she title the song 'Carry Go'.

The song na correct mixture of Naija style with sweet word of God. I give kudos to the lady becos as she dey try to preach the gospel she still try make us feel the music join. I sure say this song go win soul.

Play am and make una let us know wetin una think about the new music.


DOWNLOAD CARRY GO

Post a Comment

Previous Post Next Post