Rap Group, Coincidence wey dey based for Abuja don come out with two new songs wey dem title O.D.I (Oluwa Dey Involved) and King's Army remix.

Make una listen to the songs and let us know wetin una think...


DOWNLOAD O.D.I


DOWNLOAD KING'S ARMY REMIX

Post a Comment

أحدث أقدم