Presh don come with new music wey him title 'I no dey lie' and him feature Tiwa Savage on top this one.

E don tay wey we hear from Presh but make una listen to this one and see if him fit reach the level wey him formaer partner 'KC' dey.

Enjoy!


Post a Comment

أحدث أقدم