Talented and passionate AKIBU wey be Computer Scientist from Kogi state do come out with this chacha ogbenge song wey him call 'The fire'

The song wey dey produced by SEAMAN dey mixed and mastered by SEANSTAN and na Infinite Entertaiment carry am come out.

Mak una listen to this sweet song and enjoy am...

DOWNLOAD THE FIRE



Post a Comment

Previous Post Next Post