Axterix don start him 2015 matter with “Opeke” wey DJ Coublon produce. Him say for 2015 him don ready give him fans plenty correct songs wey him fans go enjoy.

Check am out and make you let us know wetin una think...



DOWNLOAD OPEKE

Post a Comment

Previous Post Next Post