Caddytunes don come out with him first song since 2013 to start 2015. The song wey him title Whine na him first song since he release the video for 'Ori' him last song.

Make una listen to the song and let us know how the song dey go...




DOWNLOAD WHINE

Post a Comment

أحدث أقدم