Monday, 2 February 2015
COME SEE ESTAR (@ESTAR411) OF RESONANCE INSIDE "IJE LOVE"
Estar wey be part of Resonance gospel group don come out with this ogbonge video for her single 'Ije Love'
Na Aje Filmworks shoot the video and the thing na beauty to behold as the song self na food for the heart.
Make una check am out and let us know wetin una think...
Subscribe to:
Post Comments
(
Atom
)
Post a comment