I like this song well well..."You dey butter my bread, you dey butter my bread o, you be my one true love o o'...Correct music wey make us see how God take love us so tay we no go fit explain am.

Abeg make una listen to the music and share am with everybody wey una love especially for this election period wey mago mago dey everywhere....

Na only God be out #OneTrueLover


DOWNLOAD ONE TRUE LOVE

Post a Comment

أحدث أقدم