Abuja based musician wey go by the name of Johnbull don bring out him first song wey him title 'Jeje' ad him feature M'Tiz on top the song.

Listen, enjoy, watch and make una let us know wetin una think about Johnbull first song for this music industry.

DOWNLOAD AUDIO

Post a Comment

أحدث أقدم