Monday, 2 February 2015
TEDDY TONES (@teddytones) COME OUT WITH "LOVER BOY" AND "RISE AND SHINE"
Prince Twins Seven Seven pikin, Teddy Tones, don come out with two new music wey him title "Lover boy" and "Rise and Shine"
Make una listen to the two songs and let us know wetin una think...
DOWNLOAD RISE & SHINE
DOWNLOAD LOVER BOY
Subscribe to:
Post Comments
(
Atom
)
Post a comment