Dammy Krane don comot with the video for Faleela and the thing clean no be small.

I like say Dammy Krane use local place do the video and e show how Naija really be and the struggle wey the young man dey go through to show him babe mama say him be serious person even though him be artist...

Mz Kiss do small rap on top the mata...Na ogbonje tune, make una check am out.

Post a Comment

Previous Post Next Post