The amount of people wey Fela Anikulapo-Kuti inspire before him comot for this world no be small and Voice na one of dem. Him try to put new school for this old Fela chorus 'Amen'.
The song try, make una check am out.
DOWNLOAD AMEN
Na 9jaupdates admin put this torie for area. If you want contact am just go our contact page and kontrol us...
Post a comment