Trick don come back with 'Jesus Wept'. The Music na correct laid back rap music wey go make person think about him life. Na good listen and good music.

Na Topnotch Music Group bring Trick come out on top dis one and na IDT produce the song and na on top the 'Tales by Streelight' mixtape project dis music dey part of.

Make una enjoy!



DOWNLOAD JESUS WEPT

Post a Comment

أحدث أقدم