Talented musician wey him name na Enigbokan Moses Ebun-oluwa and people dey call EM06 don come out with one kind afro beat orijinal song wey the title be 'Oju Wan'. The song wey EM06 release on top him birthday na him he dedicate to everybody wey dey hustle for street...one day we must to make am.

Make una enjoy the music and drop una comment for down...


DOWNLOAD OJU WAN

Post a Comment

أحدث أقدم