House Of Motif Recordz don bring out Bolson with new ogbonge song wey him call 'This feeling' wey GospelOnDeBeatz produced. ‘This Feeling’  dey come out just a few weks after him release the video for ‘Mama Le’,

Make una feel andf let us know wetin una think.

DOWNLOAD MAMA LE

Post a Comment

أحدث أقدم