Oga at the top for Naija Ninjas don come out with new song wey him feature the oga patapata of YBNL inside and na 'Monsura' dem call the name of the song.

Na TeeYMix produce the sing for them. Make una check am out and let us know wetin una feel on to this fresh jam.

DOWNLOAD MONSURA



Post a Comment

أحدث أقدم