SMD don come out with this magical new song wey dem call  "JANTAMANTA" and na Don Jazzy produce am for all the other Mavin to sing on top. The song feature Tiwa Savage, D’Prince, Dr Sid, Reekado Banks, D’ija, and Korede Bello

Make una listen below and let us know how una take feel the song

DOWNLOAD JANTAMANTA

Post a Comment

أحدث أقدم