After him release the audio of this song for 2014, TB1 wey stand for 'The Blessed One' don come back with the video for the song wey everybody dey enjoy.

Make una check the video and let us know wetin una think about am...

Post a Comment

أحدث أقدم