Adele "Hello" don get every kind of cover sicen the song come out to the ones wey try and some wey na complete rubbish but this man come decide to do him own different with 25 style of music and the whole music no pass 5 minutes.

The artist name wey be Anthony Vincent wey get the YouTube channel wey dem dey call Ten Second Songs come sing the Adele song for various styles for this latest video wey him upload.Before the guy don do something like this for Katy Perry "Dark Horse" wey him do with 20 diiferent style. Him also do one wey be 40-style for Eminem "Rap God."

No matter any music style wey you like, this guy do am. Make una check am out and tell us wetin una think.



Post a Comment

Previous Post Next Post