Nono come out with this song wey i think say make sense with the storyline and melody but the mixing for the song get as e be... But na good content sha, Make una listen and enjoy and let us know wetin una think...

DOWNLOAD SEKE SEKE

Post a Comment

Previous Post Next Post