Ogbonge highlife musician, Sunny Nneji, don come out with two better song wey go add to our jolification for inside this christmas season.

Dem the song wey be 'My Baby' and 'Money No Get Enemy' just make us remember the many many ogbonge song wey this man don give us for our country Nigeria.

Make una listen to dem the song and let us know wetin una think...



Post a Comment

Previous Post Next Post