Effyzzie Music artist Geniuzz don come out with this fine music wey Gospelondebeatz produce and na dis one Geniuzz take follow music like ''Kakaraka'' and ''Underrate''.

Make una hear the music and let us know wetin una think..



Post a Comment

أحدث أقدم