Stella Topp Creations donc ome out with compilation work wey dem call 'The Return Compilation' and the thing feature music from artist like MC Tope, Peter Jeezy and Mustee.

Stella Topp Creations don dey do events and many things as dem dey carry Naija artist enter Russia for about 8 years now.

Make una listen to the compilation and let us know wetin una think.



DOWNLOAD

Post a Comment

Previous Post Next Post