People around the world don gather send clear message to Boko Haram. For their mind dem say na God dem dey do all dis thing wey dem dey for but God self no say make anybody fight for am. Make una check the message and spread am until Boko Haram self hear am #NOTINGODSNAME #BRINGBACKOURGIRLS

Post a Comment

Previous Post Next Post