Na so me and dem the guys enter oga J Treash Studio for Gbemisola Street (Near Kaluka Museum) say make we yarn some of the things wey dey our mind. As we land, we meet Chuka (Upcoming artist) and J Treash and my guy Paulo come around with him bro Tony all the way from Asaba for Delat state.

The thing we talk about this week na our Nigerian Artist and the kind thing wey dey inside their music, the message and sound. Check am out and make you let us know wetin you feel.... make u drop your comment below.

Enjoy am!

أحدث أقدم