Acetune and Spaceman come join voices with King Kanja from Kenya to bring this fresh hip hop music come. The song try to refresh us small...assuming the lyrics dem tight small join on top the better hook wey Acetune do, the song for score well for our side. But anyhow sha na correct song...

Make una listen to am and tell me wetin una think...



OYA DOWNLOAD FERRAGAMO

Post a Comment

أحدث أقدم