After Oga Tee Y Mix sign dem dis correct musician, na correct correct music dem just dey throway. This new one na "Stay with me" wey Sam Smith do. Dem dis two musicians try for the song and una fit compare am with the original one below

DOWNLOAD STAY WITH ME (VIVACE COVER)



DOWNLOAD STAY WITH ME ORIGINAL

Post a Comment

أحدث أقدم