Kazeem Olawale Adio wey everybody dey call K’Zed don come back after him drop two singles and video 
for "Wagbayi", "Dream", and the wedding song "Iwo" wey him feature Pjay on.

Him don come back with this street music wey him call "Kilofa Esu". Make una listen, enjoy and let us know wetin una think about the song.

DOWNLOAD KILOFA ESU

Post a Comment

أحدث أقدم