Don Jazzy and the Mavins don come back again with 'Looku Looku' and i like the song no be small.

The song feature everybody wey be part of Mavin that is Reekado Banks, Di'ja, Korede Bello, Dr Sid, Tiwa Savage, D'Prince and even Don Jazzy.

Make una listen to the song and let us know wetin una think...





Post a Comment

أحدث أقدم