Ogbonge gospel artist TB1 don come out with brand new song for this end of the year. The song wey him call 'Untouchable' dey come after almost a year wey him release him last song 'Overdose'

This new song na sweet melody of rap wey come join with the new Shoki style wey dey everywhere now for Naija.

The song sweet well well and na better song to take praise God and give am glory because of say we dey 'Untouchable'


DOWNLOAD UNTOUCHABLE

Post a Comment

Previous Post Next Post