Erigga don come for 2015 with "Can't stop me" and on top this one him feature Lace of Dozage Records.

My best for the song na this line....

"Na him mumu R. Kelly deceive us say him can fly, I fly pass Benin witch wey dey go meeting, dem no reach, dem no reach poverty stricken"

Make una listen and tell me wetin una feel about the song.

DOWNLOAD CAN'T STOP ME

Post a Comment

أحدث أقدم