Zeez teams up with Ogbonge video director, Clarence Peters, for him second video for 2015; Madam     

Na Sagzy and Magik join hand produce Madam” to take celebrate and inspire all the better better ladies wey dey support and tanda gidigba for dem men back. 

As e remain small make Valentine’s reach so, the video “Madam” come for better time so that men go fit use am praise dem woman.

Make you watch the video and let us know wetin you think...



Post a Comment

أحدث أقدم