Ogbonge Rapper and 'Lyricist' Vector don come back after him hit song 'King Kong' with another correct jam. The title of dis one na 'Kanawan Dabo'

“Kanawan Dabo” wey get the same meaning with “Kano magic”  show us another side of Vector.

Make una download am, enjoy and let us know wetin una think.



DOWNLOAD

Post a Comment

أحدث أقدم