Young and Beautiful Cleo-Thelma AKA "Head Girl Of The New School" don join body with Korede Bello on top this love song wey Egar Boi make and dem call am "I'VE GOT U". E be like the story of Romeo and Julie wey turn into song wey everybody go fit sing...Make una listen and enjoy am.

DOWNLOAD




Post a Comment

أحدث أقدم