CCMB don bring out another correct street jam and this time na Flyboi Mayzne come out with 'Wa Mi' and on top am him come bring Badman Tosa and Five Star Music signee Skiibii Mayana come for the matter.

The music self come out with video wey dem shoot for Lagos Naija and Oga Kcee of Limpopo dey inside.

Make una listen and watch the video and let us know wetin una think...

DOWNLOAD AUDIO



DOWNLOAD VIDEO

Post a Comment

أحدث أقدم