Tuesday, 22 September 2015
BOLSON (@BMoniMusic) DON COME OUT WITH "THIS FEELING"
House Of Motif Recordz don bring out Bolson with new ogbonge song wey him call 'This feeling' wey GospelOnDeBeatz produced. ‘This Feeling’ dey come out just a few weks after him release the video for ‘Mama Le’,
Make una feel andf let us know wetin una think.
DOWNLOAD MAMA LE
Subscribe to:
Post Comments
(
Atom
)
Post a comment