Chordratic don come back with another ogbonge captivating tune..wey go well for this end of the year party party season..

The song sweet i no lie...make una check am out and let us know wetin una think by una self.

Oya come show me love o! Comment..#ShowLove

DOWNLOAD SHOW LOVE

Post a Comment

أحدث أقدم